LYRICS

LYRICS: Master KG – Laleyi ft. Joeboy

Master KG Laleyi ft. Joeboy Mp3 Lyrics

Intro
Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yeah

Verse
I want to do what you want tonight
You want me as bad as I want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me

Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad

Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Bridge
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Chorus
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad

Post-Chorus
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Outro
Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos
|Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

chizaram uneze

Recent Posts

Djy Vino & LeeMcKrazy – Abo Mie Sista Ft. Hevdmxster, Slavvy_K & Dj Sicky [Mp3]

Djy Vino & LeeMcKrazy Abo Mie Sista Ft. Hevdmxster, Slavvy_K & Dj Sicky Mp3 Download Djy…

4 hours ago

VIDEO: Major League Djz – Amapiano Balcony Mix (Mpumalanga)

Major League Djz Amapiano Balcony Mix (Mpumalanga) Video Download Major League Djz with much work and…

6 hours ago

Major League Djz – Amapiano Balcony Mix (Mpumalanga) [Mp3]

Major League Djz Amapiano Balcony Mix (Mpumalanga) Mp3 Download Major League Djz with much work and consistency…

6 hours ago

EP: Maline Aura & Mpho.Wav – Sekusile

Maline Aura & Mpho.Wav Sekusile Zip Download Maline Aura & Mpho.Wav with much work and…

8 hours ago

ALBUM: Efkay Da Shiqwan – Mashigo [Remixes] (feat. Dvine Brothers)

Efkay Da Shiqwan Mashigo [Remixes] (feat. Dvine Brothers) Zip Downloa Efkay Da Shiqwan with much…

8 hours ago

EP: Frank RU – Catch Me

Frank RU Catch Me Zip Download Frank RU with much work and consistency he brings…

8 hours ago

EP: Jaguar Paw – Vutomi (First Edition)

Jaguar Paw Vutomi (First Edition) Zip Download Jaguar Paw with much work and consistency he…

8 hours ago

EP: KaySoul – Drowning

KaySoul Drowning Zip Download KaySoul with much work and consistency he brings out this new…

8 hours ago

EP: Hypaphonik – Recall

Hypaphonik Recall Zip Download Hypaphonik with much work and consistency he brings out this new…

8 hours ago